The Blue Bird

Charle! U made it to the nest

Ghana Network

with 4 comments

Charle! Ma People!

You hear say the Honorable Communication Minister say “No turning back on the Implementation of MNP”

I sure say u dey wonder wetin be dat … Okay, MNP be Mobile Number Portability wey e for guarantee freedom of choice for  mobile fon users.

The minister talk say the MNP go start for Ghana like early next year, wey ego serve as a birthday gift from President Mills to Ghanaians to assure consumers of choice, Mr President, y3 daaaaawa se.

E go make say, we go fit switch from one network go another one while say u dey use the same number plus in network codes den all ur number p3 p3 p3. Charle ego bee k3k3. Like say u dey use Tigo number, but u dey MTN Network top, or otherwise I  for make am, U dey use MTN number wey U dey use Tigo network or sometin?

Wey, boyz hear say ridy Zain be Airtel?…… If u know knor, ridy u knor. But Zain deee, eno ky3 koraaaaaa. Wots up! Eno bi yestee nor e come. Like ebi de freshest network or so. Wetin? I hear say Indian telecoms giant Bharti Airtel say dem go make we feel som tight service huh, eno be easy koraaaa. We dey wedge see.

Spacefon – Areeba – Wey we hear say MTN dey come with some beta service den free things an tins. Entertainment be wat, we dey feel MTN k3k3, we no dey fit lef dem. The true power of a Network. If u no dey greeee, pick ur fon den watch ur received and dialed calls, ebe MTN sooooor. I dey feel dem k3k3. Them nor the business.

But how come, dem talk say, MNP dey come, den some Network be in people make hoppy waaaaa. We go see wat go hoppen.

Aaaanya ego reduce the yawa services some service dem dey give we. Charle, we taya sef. We buy credit taaaaaaya.

Glo too say e de come, looooong ti, wots up? Bill Board dey everywhere, I no dey see anything for ma fon top. Dem say, some fiber optic cable dey come from so far place, we dey wedge tay. Come make we feel some small. 2011  dem for no disappoint we, Ghana people make wild waaaaaaa. We dey feel the green, e dey wanna flag inside saf.

E check like na the networks dey share the colors, ridy, Airtel den Vodafone go struggle over the red color, e start dey conf saf. Wey, the vodafone logo, ibi “red drop on a white background or ibi white snake on a red background?”, wey wots sop for dem media wars. Maybe dem chok give 2011. Hmmmmm. No No No No, the blue one, No the red one. ……. Hahahahahaha. MNP-2011.. The Competition is yet to start.

You know say, Ghanaians dey spend for Mobile Communication pass more countries for the world inside, we be like, we dey the top inside. Dem say e hard, but everybody get like one phone(kidies saf get), if e no be two, wey, one person get like average 3 networks. E be crazy, wey dem say the economy be bad, e bad aa, like u go see chaw people dey sell credit everywhere, ebe serious ooo, dem dey sell credit everywhere. Like we know dey buy a, dem no go dey everywhere. If u dey complain say, the economy be bad, find the things people be willing to part away their money for, den u go see say, the ecominy be ecomoney.

Charle! Kasapa, wots up ….. We no dey hear the gong gong gong again oooo….. Wot dey hoppen? or ridy, u be Expresso with a click!

The National Com Authority dey decentralize in operations so say, dem fit spread for the country inside. Charle, Tins go be small small. Broadband den tins all go start dey go the intotoms. Eno go ky3, the akorasi boys all go start dey see dem beta tins online, dem go dog dem akata boga tins. But wat go hoppen to Sakawa…. Na wa ooooo.

Today, I dey troski inside de come house aaaaaaa, as I dey browse for ma phone top, I see aaaa, “Glo’s Asem drops Controversial Single – 2010 Fylla” Ei, Dis fresh boy plus in one by one rap style (Obia ne ne taste ooooo), TM Boys go catch am. How e fit disrespect Abodam (Bra Kwaw… we dey beg give am) & Asamoah Gyan. Oh Charle. How u fit do dat. Yawa fit bab anybody anytime ooo. Asem, dat be sloooooow, Boyz Boyz no dey do dat. Ridy u start Territorial war. I hear say TM dey tear reply, dem go smoke u. Dem dey search topic practice dema skills aaaa, . A million gun salutes…u go bring ur self…. S3 won tie, wo b3 tie….dem go seperate the rats from the lions… Ratata

Back to the troski inside, Everybody get phone, eno be easy koraaaaa. Ring tones be wat, den de ones them wan make we hear the gospel music by force(Mp3 for China fon top). Ear piece dey almost everybody in ear inside, radio politics -mof mof sooor. U see der mobile phones dem turn Walkie Talkies- dem bring the phone to the ear when listening, and then to the mouth when they want to talk. Very interesting to watch. Txt msgs come make like Chat messaging. Somebody in bluetooth earpiece dey blink like Disco, Eno be easy koraaaa. As ma paddy, catapult dey chat for ebuddy top, de chick e dey ma body dey watch Agya koo for in TV fon top. I hear nooooor “Gooooaaaaal”. The guy e dey ma back….. Dem score Chelsea again.(DSTV fon)

Charle I go end for hear

Ebe Dream,

Ur boy.

Catch u on the flip side with interesting stuff.

Written by The BlueBird

November 24, 2010 at 12:07 am

Posted in Ghana Today

4 Responses

Subscribe to comments with RSS.

  1. Charley, Dream boi!! serious mattas u dey talk. a feel UR stile too mooorch

    Mensah

    November 24, 2010 at 1:35 am

  2. E check like u wrap everything up! Asem go find mata give e body. But Tm boys no for take things so personal. Make the 2 sides drop the childsplay dem make we enjoy diss-free flows.

    Amase

    November 24, 2010 at 10:28 am

  3. Asem,tsk tsk ein tym go kam…..As with all things ghanaian,the question is when he vanishes will he be able to bounce back like obrafur…i think not…see me the networks once i get free internet i dont really care who’s on top….lol

    Yongin

    November 24, 2010 at 11:12 am

  4. charle Giddy i feel ur ‘ghana network’ article waa, very infomative den interesting… ibi so! u force waa. Dream

    oaks

    November 24, 2010 at 6:36 pm


Leave a reply to Yongin Cancel reply